album cover
Prayer Point
559
Afro-Pop
Prayer Point은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 12월 8일일에 5841204 Records DK2에서 발매되었습니다.Prayer Point - Single
album cover
발매일2024년 12월 8일
라벨5841204 Records DK2
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM111

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

작곡 및 작사
Onah Johnson
Onah Johnson
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Danny Beatkiller
Danny Beatkiller
프로듀서

가사

- Yeah yeah yeah
Beat!
- Clef Malone
- Industry virus, oh oh oh oh
Beat Killer
- God Abeg, time the go oh
And I left home to feed home
I don dey old oh
Family wait of me,
Don dey choke me oh
And I no get nobody
na you alone, oh oh oh
- Na who get dem dey respect
- As I no get dem no respect me
E get waiting I dey expect
If e come, may dey suspect me
Waiting I go tell mymcy if I no make this money
Family dey wait on me
and I get no story
I know dey pariwo
Na my turn and my season I dey chase oh
And e get the reason I the ask you lord
Biko nyem Ego Biko nyem ego, oh yeah
My padi man, padi man, padi man
Them the call me their padi man
But when I no get dem fashi man
The dey faji with Fatima
My padi man
Padi man
Dey the call me their padi man
But when I no get dem fashi main
Dey dey faji with Fatima, oh
I know dey salaye
Na waiting I go chop I dey find everyday
No more holiday
Everyday by day be like sunny day
Waiting for rainy day
As I dey workI dey pray
Make it no go delay (no go delay)
May my blessings no tail
Make I just overtake, oh oh
Jowo Biko shanu me
If I fall make you rise me,
If I fall make you raise me
I know dey pariwo
Na my turn and my season I dey chase oh
And e get the reason I the ask you lord
Biko nyem Ego
Biko nyem ego, oh yeah
My padi man
Padi man, padi man
Dey the call me their padi man
But when I no get dem fashi man
Dey dey faji with Fatima
My padi man, padi man
Dey the call me their padi man
But when I no get dem fashi man
Dey dey faji with Fatima, oh
No the salaye
Na watin I go chop I the fine everyday.
No more holiday eh eh
Clef Malone
Industry virus
Oh oh oh
Written by: Onah Johnson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...