album cover
BLESSINGS
Afro-Beat
BLESSINGS은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 12월 13일일에 Independent에서 발매되었습니다.ESSENCE THE EP - Single
album cover
발매일2024년 12월 13일
라벨Independent
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM114

크레딧

작곡 및 작사
Habeeb Olalekan Afolabi
Habeeb Olalekan Afolabi
작사가 겸 작곡가

가사

I live my life
I no dey please anybody
Dem wan use advice
Kill me for wetin money fit solve
My girlfriend dey hala me
Unto this money
Pick my phone call Johnson
Make we go dey faaji
I pray for grace
In everything I do
Family dey wait
Everyday by day
I pray for grace
In everything I do
Baba ba mi se
No put me for shame
Give me the kind of blessing
Wey man go see
Wey man go wonder
How e do ham oo
Give me the kind of blessing
Wey man go see
Wey man go wonder
How e do ham o
Dem don dey laugh me for street
I no fit waka
I call my friend for update
He do me yanga o
When patient too much
Man fit to mara
I wan dey happy
And that's all I desire o
I pray for grace
In everything I do
Family dey wait
Everyday by day
I pray for grace
In everything I do
Baba ba mi se
No put me for shame
Give me the kind of blessing
Wey man go see
Wey man go wonder
How e do ham oo
Give me the kind of blessing
Wey man go see
Wey man go wonder
How e do ham o
Written by: Habeeb Olalekan Afolabi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...