album cover
23FOUR
6
Afro-Beat
23FOUR은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 1월 17일일에 aRENYE에서 발매되었습니다.23FOUR, Maverick! - Single
album cover
발매일2025년 1월 17일
라벨aRENYE
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM111

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

On top the matter
Wey we dey solve
Contribution
No carry come
Sentimental
Ani ko le so
Competition
Boku
For Lagos
Loose to the rhythm
And
Let nobody
Brother
Bother
Your soul
Arise o compatriots
Nigerians
Call obey
To rep
For diaspora
Where bills
Wan
Make man
Gbess
If rabba
Dey
Or if
Rabba no dey
Shey na today
We go come
Back again
If maga pay
Or if maga
No pay
No problem
We go
Party all night
Long
Omo b
Wambi
Let’s
Talk
Shey you get
The formation
Everything
Na conene-
No be
Wetin
Ayra talk
Delay
No be
Denial
Denial
Na delay
Today
Na today
Mhm my
Baby
Show light
If rabba
Dey
Or if
Rabba no dey
Shey na today
We go come
Back again
If maga pay
Or if maga
No pay
No problem
We go
Party all night
Long
Written by: Tosan Arenyeka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...