album cover
LEFT/RIGHT
5
Afro-Beat
LEFT/RIGHT은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 12월 24일일에 BGRG에서 발매되었습니다.LEFT/RIGHT - Single
album cover
발매일2024년 12월 24일
라벨BGRG
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM83

크레딧

실연 아티스트
Toboulayefa Yalah
Toboulayefa Yalah
보컬
작곡 및 작사
Toboulayefa Yalah
Toboulayefa Yalah
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Lil Vasty
Lil Vasty
프로듀서
Abiri
Abiri
믹싱 엔지니어

가사

Down inna the trenches we stuck inna the mud
But no matter wetin sup we dey try to move forward
The life e no easy but we no fit come give up
Na why Yefa give you gbedu wey go make you jass up
Hmm mmm hmm Oya make you jass up
Make you no go do like say you no go thankGod
Depression go run if you listen to my song
Cuz my music e dey steady wan dey lift the spirit up
Dwelling in the presence of the most high one
Any where me dey I say the fire ah go burn
So me na fi mix up with no dutty Babylon
Guard your mind from evil, me I tell the younger ones
We living in a system designed to keep you down
Take away your consciousness, dem keep you to the ground
Education wey dem give us na for we to serve the crown
Falsified narratives,dem ah sell it all around
your body not organic me I steady go decline
you only bout the money I no really like your kind
character enough me na need another sign
Me and you no allies if you get an evil mind.
Me nah fi stay idle cuz me daily on me grind
Steady moving forward like me wear the number nine
Tap into this energy my music is divine
If you feel the vibe make you go put it on Rewind
Me ah fit tell the youths them
Left Right
Left Right
Left Right
Agirlie you
Left Right
Left Right
Left Right
Abobi you
Left Right
Left Right
Left Right.
Marching on to Zion so make we dey try to live right
LEFT RIGHT
Left Right
Left Right
Left Right
Agirlie you
Left Right
Left Right
Left Right
Abobi you
Left Right
Left Right
Left Right.
Marching on to Zion so make we dey try to live right
Down inna the trenches, we stuck inna the mud
But no matter wetin sup we dey try to move forward
The life e no easy but we no fit come give up
Na why Yefa give you gbedu wey go make you jass up
Hmm mmm hmm Oya make you jass up
Make you no go do like say you no go thankGod
Depression go run if you listen to my song
Cuz my music e dey steady wan dey lift the spirit up
Me ah fit tell the youths them
Left Right
Left Right
Left Right
Agirlie you
Left Right
Left Right
Left Right
Abobi you
Left Right
Left Right
Left Right
Marching on to Zion so make we dey try to live right
LEFT RIGHT
Left Right
Left Right
Left Right
Agirlie you
Left Right
Left Right
Left Right
Abobi you
Left Right
Left Right
Left Right.
Marching on to Zion so make we dey try to live right
Fruit e no dey fall o
Far from Tree o
What you reap is what you sow
Look my size and cut my coat
Fruit e no dey fall o
Far from Tree o
What you reap is what you sow
Look my size and cut my coat
Written by: Toboulayefa Yalah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...