album cover
RUSH
15
Afro-Beat
RUSH은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 1월 11일일에 Frequent Smokers Club에서 발매되었습니다.SING/RUSH - Single
album cover
발매일2025년 1월 11일
라벨Frequent Smokers Club
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM113

크레딧

실연 아티스트
Makamusic
Makamusic
보컬
작곡 및 작사
Gad Ifeoluwa Adeyemo
Gad Ifeoluwa Adeyemo
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Ayodiplomacy
Ayodiplomacy
프로듀서

가사

(Diplo)
Rush like it's Ferrari
Rush like it's Bugatti
Sho'mo MAKA loruko mi seh, stop playing (Rush like Lamborghini)
Rush like Aston Martin
See, me I no Dey pick up any calls if no be money (money)
If no be naira dollar sterling (sterling)
Any other talk is Lame it's boring (boring)
I'll not reply no dey stress me (oshey)
Me just like it when the money pouring (pouring)
Make e be like when the rain is falling (falling)
Oluwa lo kuku shomi
Make I no go chook my hand in kini wey go kill me (kill me)
Still, the money is necessary (it's necessary)
I go stand gidigba, whallai no shaking (no shaking)
Wetin sup? I'll cover instantly
You no fit catch me unaware and I'm not capping
See I'm not capping, it's money that's talking
Awa'n je update kan ti o da low key
Awa'n je low key, bi ti Dosh lowkee
Me I likee one thing, me I like make the money Dey rush, rush, rush, rush, rush, rush, rush
Mae the money dey rush, rush, rush, rush, rush, rush
Me I like make the money Dey rush, rush, rush, rush, rush, rush, rush

Mae the money dey rush, rush, rush, rush, rush, rush, rush
If the money rush pass ayra starr
My eye no go red e go white like I'm avatar (vatar)
Any girl wey come it's papapa
Olowo no Dey do talking stage na na (nibo)
S.A then dey chop Scatter
Them dey hear Maka Pennsylvania
Owo po po po Naira ati dollar
Who dey follow you do yahoo, you're a big joker (say)
Shey toripe mo ti fresh, mo ti ok, mo ti'n ball
Ewa so fun mi, am I a yahoo boy? (Am I a yahoo boy)?
Pray to my God 'mo fe doke, no wan fall'
O dey shanu mi, now they be hating the boy (Why they be hating the boy)?
Na MM we dey chop for here, music money
You no believe make you go rest abeg
Olorun lo de gbemidebe
No be say I worthy, I say oh my Lordi
Me I like make the money Dey rush, rush, rush, rush, rush, rush, rush
Mae the money dey rush, rush, rush, rush, rush, rush
Me I like make the money Dey rush, rush, rush, rush, rush, rush, rush
Mae the money dey rush, rush, rush, rush, rush, rush
Me I like make the money Dey rush, rush, rush, rush, rush, rush, rush
Mae the money dey rush, rush, rush, rush, rush, rush
Me I like make the money dey
Rush, (rush like it's Ferrari)
Rush, (rush like it's Bugatti)
Rush, (rush like Lamborghini)
Rush, (rush like Aston Martin)
Mae the money dey
Rush like it's Ferrari (rrari)
Rush like it's Bugatti (gatti)
Rush like Lamborghini (oghini)
Rush like Aston Martin (Martin)
Rush like it's Ferrari (rrari)
Rush like it's Bugatti (gatti)
Rush like Lamborghini (oghini)
Rush like Aston Martin (martin)
Oh baby, oh baby, oh baby, bi, bi
Written by: Gad Ifeoluwa Adeyemo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...