album cover
Pressure
album cover
Pressure은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 12월 22일일에 8504697 Records DK에서 발매되었습니다.Pressure - Single
2024년 12월 22일
라벨8504697 Records DK
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Hi oluwajah I miss you I can't wait to see you
As I Dey my Dey I no want your pressure ye
I love my life and I love my method ye
Make I Dey my Dey I no want your pressure ye
And I love my life and I love my method ye
No go pressure me oooo
No go pressure me oooo
Why you want pressure me oooo
I no get urgent 2k
No go pressure me oooo
No go pressure me oooo
Why you want pressure me oooo
I no get urgent 2k
Back then when no money
Them been Dey treat me like small pikin
So many things wey I no fit shalaye malofarawe emi gangan omolalaye
Working for my paper o paper o
Chasing muller ooo
Call me later o oluwajah taking over
Working for my paper o paper o
Chasing muller ooo
Call me later o oluwajah taking over
As I Dey my Dey I no want your pressure ye
I love my life and I love my method ye
Make I Dey my Dey I no want your pressure ye
And I love my life and I love my method ye
No go pressure me oooo
No go pressure me oooo
Why you want pressure me oooo
I no get urgent 2k
No go pressure me oooo
No go pressure me oooo
Why you want pressure me oooo
I no get urgent 2k
Sunshine
Written by: Peter Okputu Okem
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...