album cover
Zombie
album cover
Zombie은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 3월 7일일에 Matrix Music Nation에서 발매되었습니다.Aldrizz - EP
2025년 3월 7일
라벨Matrix Music Nation
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Oh no o
Yea
Aldrizzy
O o
What do you want from me?
Yea
Is the love I'm giving you not enough o o?
(Or have you had enough?)
The Pressure you're mounting on me eh eh eh
Make you no go kill pesin pikin o wo wo
Me i no be zombie
See i get feelings too babe
Hope you don't think I'm stupid?
I see what you've been doing
You say that you love me
But my presence is useless
What do you want?
I'm clueless
Mi just want real happiness
Me i no be zom, me i no be zombie
Me i no be zom, me i no be zomie
Girl i no be zom, me i no be zombie
Me i no be zom.... bie e
Me i no be zom, me i no be zombie
Me i no be zom, me i no be zomie
Girl i no be zom, me i no be zombie
Me i no be zom.... bie e
You go tell me say you want me now (me now)
But the next minute you no wan do (wan do)
You go call your bestie make she come through (come through)
Everyday you want to fight Kung fu
Me i don tire ahhh
I dey try make I show you say e be you i desire ahh
But you just dey, dey play my heart
Me i no be zombie
See i get feelings too babe
Hope you don't think I'm stupid?
I see what you've been doing
You say that you love me
But my presence is useless
What do you want?
I'm clueless
Mi just want real happiness
Me i no be zom, me i no be zombie
Me i no be zom, me i no be zomie
Girl i no be zom, me i no be zombie
Me i no be zom.... bie e
Me i no be zom, me i no be zombie
Me i no be zom, me i no be zomie
Girl i no be zom, me i no be zombie
Me i no be zom.... bie e
Written by: Albert Didam
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...