album cover
Derico
7,092
Music
Derico은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 1월 17일일에 REDEYE & Ufuas Nation에서 발매되었습니다.Derico - Single
album cover
발매일2025년 1월 17일
라벨REDEYE & Ufuas Nation
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM

가사

Them give me reasons
To Dey fear
I turn am to idea
Like Derico
Them no fit see my back
I disappear
Put my cutlass for my chest
I Dey far
From my pairs
The same reason
I never ever
Let them know my quest
And I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh
Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh
Them come for me
Them go finish
No fit mess
With my feelings
Make dem ask
All the people
Wey don try
Dem go feel it
I give dem vibe
And I kill it
You fit pretend say you no feel it
You no fit deny say I no good
My guy are you kidding
Awareness on check
Men on guard on check
Pounds and dollars on check
The money Dey on check
Odeshi on check
We no fit shake on check
Sability Dey on check
The road e clear
On check on check
And I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh
Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh
Said I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh
Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh
Them give me reasons
To Dey fear
I turn am to idea
Like Derico
Them no fit see my back
I disappear
Put my cutlass for my chest
I Dey far
From my pairs
The same reason
I never ever
Let them know my quest
And I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh
Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh
Said I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh
Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh
Written by: Victor Adere
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...