album cover
Dfdd (Sped Up)
album cover
Dfdd (Sped Up)은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 12월 28일일에 STtheW에서 발매되었습니다.Dfdd (Sped Up) - Single
2024년 12월 28일
라벨STtheW
언어English
BPM116
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Hmmm oh non
Shine ehy ehy eh eh
She too fine
Skin so tight
Omo yii, you too setty
Body so nice
Skin so bright
No fight
Omo yii, you too sexy
Many girls won se olosho
Snapchat inst* na tin polowo
All your body make guys go low low
But don't follow dem do
Tidibabaje, to ni di lo ma n da
Babe, don't follow dem do
Ohn or ye ehy
Or non
Please don't follow dem do
Jhor ma lo bobo je
Jhor ma lo ba be je
Ah ah
Bebe, don't follow dem do
Yeh ehy ehy ehy
Omo mi, please don't follow dem do
Looking at your fine face, baby melanin
Drive me crazy, e'ma gba mi
Two houses for Lekki, iwo loni
Keep your crown high, don't let it fall
My joromi, koma si eleomi
Iwo ni moniii
See your glow
You deh shine like a star
No compare, you be one of a kind
Beauty plus brain, omo, you make me frustrate
Cause I don't get enough, konikosebayii
Kini gbogbo fipa yen?
And you told me say, "E'lomi o le ri pant e"
Afi eminikan, kilode tose bayii?
She tell me say mafi ti e kobami
She don't care no more, o de fema bugami
She too fine
Skin so tight
Omo yii, you too setty
Body so nice
Skin so bright
No fight
Omo yii, you too sexy
Many girls won se olosho
Snapchat inst* na tin polowo
All your body make guys go low low
But don't follow them do
Tidibabaje, to ni di lo ma n da
Babe, don't follow dem do
Ohn or ye ehy
Or non
Please don't follow dem do
Jhor ma lo bobo je
Jhor ma lo ba be je
Ah ah
Bebe, don't follow dem do
Yeh ehy ehy ehy
Omo mi, please don't follow dem do
Yeh, Ma lo bobo je wa le fun mi
Ah, don't follow dem dem dem do
Don't follow dem dem dem do
Ma lo bobo je wa le fun mi
Written by: Akinola Ibrahim Atanda
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...