album cover
Playlist
album cover
Playlist은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 1월 24일일에 Buzz Nation Records에서 발매되었습니다.Playlist - Single
2025년 1월 24일
라벨Buzz Nation Records
언어English
BPM96
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Wetin you dey use, shey na ITunes
Abi na Spotify! Make I connect to your wifi
Maybe some day you go be my wife
Try make stop dem attitudes
One reason wey dem dey single
Abi na lie wey I lie! Make I stream you day and night!
Make I connect to your hotspot! Charger to your charging spot! Feelings fast like Air drop! Serve dem food make I chop!
Oya Oya Oya Oya
Make me your lover
Make me your lover
Oya Oya Oya Oya
Make me your lover
Make me your lover
Girl share me your playlist
In my Mercedes
Vibing with some canabis
Make I drop car seats
While you sit my face
Riding like you dey race
Baby sare! Sare! Sare!
If I ever you told was hungry!
It's you! Eat you!
Butterflies Dey run my tummy!
Beautiful beautiful
Thinking of the things I wanna do to you
Too explicit to be on YouTube!
Making babies we no tie tubes!
Just be mine, we adding titles!
Oya Oya Oya Oya
Make me your lover
Make me your lover
Oya Oya Oya Oya
Make me your lover
Make me your lover
Girl share me your playlist
In my Mercedes
Vibing with some canabis
Make I drop car seats
While you sit my face
Riding like you dey race
Baby sare! Sare!
Sare safe! Sare Sare!
Your mine
Your mine
Baby your mine
Written by: Seyi Adeyeye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...