album cover
Probability
2,631
Music
Probability은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 5월 26일일에 Maraji에서 발매되었습니다.The Maraji Xperience
album cover
발매일2023년 5월 26일
라벨Maraji
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM116

크레딧

실연 아티스트
OGC
OGC
리드 보컬
Tenorship
Tenorship
실연자
Surrex
Surrex
실연자
작곡 및 작사
Prince Joe Chibuike
Prince Joe Chibuike
작곡가
Success Cornelius
Success Cornelius
작곡가
Obulata Godson Chinjindu
Obulata Godson Chinjindu
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Graeye
Graeye
프로듀서

가사

Ogcmaraji for here
It's Tenorship baby, I'm lankard
Surrex wavegod
Have we met before?
You say I look familiar
Why you come dey form
Why you come dey dull
Gimme number, you send me aza
Love don dey cost
Cure my heartbreak
Shey you be nurse?
What did you add in your sauce?
See wetin you cause
I wire your aza
Ye! my head done burst
Tenorship done love
Chidinma odininma Senator daughter?
She looks familiar Ogaranya
I too love my baby
Another bad man wan chop my baby
And you know say I no go fit leave my baby
Oh no my baby, Oh no
It was a probability, Gimme one minute
Where you Dey since?
Make I treat you right my baby
Make I be your all in all
Give you anything wey you want if at all
Give you anything wey you need
Don't say no
Oh no oh
My ride or die make you wet I'm Spanish fly
Give you everything you like
When you low I'll make you high
Nkechi nyeremo
Pack your bag baby make we dey
Anywhere you go I go follow you go
Anywhere you go I go follow you
It was a probability, Gimme one minute
Where you Dey since?
Make I treat you right my baby
Make I be your all in all
Give you anything wey you want if at all
Give you anything wey you need
Don't say no
Oh no oh
Shiaa
Listen That's my baby
Anything for my baby
Be a gentle man & treat you like a lady
I love my baby
I no fit stress my baby
Anything I do, I do for my baby
Siri call my baby
I don Dey miss my baby
I really need to talk to my baby
I know how many times wey be say my own guys carry phone go instagram go dey text my baby
Early in the morning,late in the evening
Call me anytime girl I'll be running to you
Anything I buy, I'll buy em' for two
Anytime any day I fit burst out for you
Girl I don fall for you
Tell me what I can't do for you
Scam Republic fit pull up for you
Host party today, wether night or day
WAVEGOD & him crew must turn up for you
Just be honest
If I Give you love in excess
Will you Call me word best
Tell me all the process oh
It was a probability, Gimme one minute
Where you Dey since?
Where you Dey since oh?
Where you Dey since oh oh
Make I treat you right my baby
Make I be your all in all
Give you anything wey you want if at all
Siri call my baby
I don de my miss my baby
Give you anything wey you want
If at all oh
Written by: Obulata Godson Chinjindu, Prince Joe Chibuike, Success Cornelius
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...