album cover
Steady
15
Music
Steady은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 1월 17일일에 Independent에서 발매되었습니다.Steady - Single
album cover
발매일2025년 1월 17일
라벨Independent
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM97

크레딧

실연 아티스트
Olowe Ayomide
Olowe Ayomide
리드 보컬
작곡 및 작사
Olowe Ayomide
Olowe Ayomide
가사
프로덕션 및 엔지니어링
Ghadamnbeatz
Ghadamnbeatz
프로듀서

가사

Pikin wey no get helper suppose get OT
Only you go save you koma selomi
Steady we de fight, muhammed Ali
We de grind on stead, like we be machine
Many thing wey sup, see my eye don see
Many times i jonze, but i stand on G
Steady Ten Toes, no sign of weakening
Steady work and pray. koma selomi
Majekinshubu kota mayomi
Ire ati anu komabamirin
Kayomide Funmilayomi
Komaselomi Iwonimoni
Jah you see my struggle
As i de grind, make i bubble
Mi no go stop till you dahun
Olorun Jimasun
Steady steady steady grinding
Steady steady steady pushing
Steady steady steady working
Steady steady steady Bombing
Steady steady steady grinding
Steady steady steady working
Steady steady steady pushing
Steady steady steady Praying
Jah Mikel, Jah Mikel, Jah Mikel Mimo
Baba cover me, konala kemi lelo
Fire dem, fire dem, baba jekan jona
Any obstacles wey no want make i top top
Baby tete shey e, tipe timo tin wa, tipe timonti bere eh
Jekayomide eh, kemi gan gbope nla, make i celebrate
Emi idan, i been grinding gan gan
Steady on the road na God get direction
Work and pray, i de move with caution
But man no go stop till the thing don sup
Jah you see my struggle
As i de grind, make i bubble
Me no go stop till you dahun
Olorun Jimasun
Steady steady steady grinding
Steady steady steady pushing
Steady steady steady working
Steady steady steady Bombing
Steady steady steady grinding
Steady steady steady working
Steady steady steady pushing
Steady steady steady Praying
Written by: Olowe Ayomide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...