album cover
Aje
album cover
Aje은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 2월 7일일에 ArizRecords에서 발매되었습니다.Aje - Single
2025년 2월 7일
라벨ArizRecords
언어English
BPM97
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

(Aje Ballad)
Omo oju mi just dy red, be like I don too dy vex
See the country don too hard, elebolo don dy trend
Hustle all day, make I get the dollar
Pastor tell me step by step but then pastor don buy jet
Calm down for what, wetin go sup if I get porsche
Prado or ford, make my bannie take am comot
Ko wo ti pe, e gat the feeling wey that dy cause
Calm down for what, e no go bad if I get Porsche
Aje, ko wami ri
Aje ko wa mi wale
Boy I'm all in, no be play
Hustle all day like aboki
Aje, ko wami ri
Rich man problem sweet pass poor man solution
Hustle till I reach bad man position
Mummy don dy call, girlfriend dy vex
Pressure don dy high, this is just the life
Omo ologo gbera, hustle like esco, grinding on steroid
Omo ologo ye ma sun, go steady go heavy
Calm down for what, wetin go sup if I get Porsche
Prado or ford, make my Barney take am comot
Ko wo ti pe, e gat the feeling wey that dy cause
Calm down for what, e no go bad if I get Porsche
Aje, ko wami ri
Aje ko wa mi wale
Boy I'm all in, no be play
Hustle all day like aboki
Aje, ko wami ri
(Omo ologo gbera, hustle like esco, grinding on steroid
Omo ologo ye ma sun, go steady go heavy)
Written by: Adeyemi Adepoju
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...