album cover
Aje!!!
65
Alternative
Aje!!!은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 2월 3일일에 CYZA에서 발매되었습니다.Aje!!! - Single
album cover
발매일2025년 2월 3일
라벨CYZA
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM148

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
CYZA
CYZA
보컬
작곡 및 작사
Nyitse Aondongu Peterson
Nyitse Aondongu Peterson
가사
Leo Emmanuel
Leo Emmanuel
가사
프로덕션 및 엔지니어링
Leo Emmanuel
Leo Emmanuel
프로듀서

가사

Um
Ah
Ah
Ah
Two
Um, ah, ah, ah
Kpelebe!
Early morning, me and all my guys dey do survey
See who dey find the woman wey fit lead the boy astray
This one no be P4, it's a different type of game
Cause If she dey feel the boy, then I go knack the babe, Aje!
Je, je, je, je, I go knack the babe, Aje!
This one no be P4, it's a different type of game
Game, game, game, game, I go knack the babe, Aje!
If she dey feel the boy then I go knack the babe, Aje!
(I go knack, I go knack am kpanchanbolo)
Odun is a babe, eehhh
Odun na my age, eehhh
But wahala start when Odun see my engine
Odun sef come say, eehhh
Make I debe one way, eehhh
Odun call me one day, say she don getti pikin
Father Lord, I pray
Make e just be sey
Odun just dey play me prank, make e just be play
Na for there I stay, eehhh
Na her bed I lay, eehhh
Let this cup pass me by, Father, not today
Buya, buya, if they wan beef with the boy
I kill and spice them just like suya, suya
Sad and lonely, rich, I don't like people
I won't do ya, do ya
Thanking God I'm here, here
Bitch **** over there, there
"Get rich or get rich," I'm good with that
Cause that's a good idea
Early morning, me and all my guys dey do survey
See who dey find the woman wey fit lead the boy astray
This one no be P4, it's a different type of game
Cause If she dey feel the boy, then I go knack the babe, Aje!
Je, je, je, je, I go knack the babe, Aje!
This one no be P4, it's a different type of game
Game, game, game, game, I go knack the babe, Aje!
If she dey feel the boy then I go knack the babe, Aje!
Um
Ah
Ah
Ah
Two
Um, ah, ah, ah
Buya, buya, if they wan beef with the boy
I kill and spice them just like suya, suya
Sad and lonely, rich, I don't like people
I won't do ya, do ya
Thanking God I'm here, here
Bitch **** over there, there
"Get rich or get rich," I'm good with that
Cause that's a good idea
Written by: Leo Emmanuel, Nyitse Aondongu Peterson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...