album cover

Which Way?

1Afro-Pop2025
album cover
Which Way?은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 1월 24일일에 Pineapple Waves에서 발매되었습니다.Which Way? - Single
발매일2025년 1월 24일
라벨Pineapple Waves
언어English
BPM104
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Come, naija which way
I dey find who I go send Opay
Why, this boy you dey play?
Be like sapa no wake u up today
One country, two cruise men
One T pain, many Billings
Take risk brother believe it
It just might be your season
So many tins going on but we just gon blame it on system
Me swear the leaders no know say them shitting on these men
These men, they go vex one day them go begin planning their revenge
Answer your fathers name when e burst When dem carry you meet men
Carry men, you don come finish this phase
Make sense, things wey e talk say
You finna do say e plenty
Talented **** I get am plenty
So many bent along the line
E no phase me, but I regret a lot of times
On a daily, time wasted trynna save this
Make e spoil that relationship
Do your own oh
Make I do my own o
Make everybody dey o(have fun with it)
Make everybody dey him dey
Written by: Abraham Iluebe Kadiri, Josh The Menace

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...