album cover
Activate
album cover
Activate은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 1월 28일일에 Vicky Scott / Plan B Label Services에서 발매되었습니다.Activate - Single
발매일2025년 1월 28일
라벨Vicky Scott / Plan B Label Services
언어English
BPM106
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Omo yii ma pami oooo
The way u dey moving your body dey toching my body
E dey activate me
E de calibrate me
Omo yii ma pami ooooo
The way u dey moving your body dey toching my body
E dey activate me
E dey activate me
Make we enter koro
Make I give u something wey go make u soro
My fine girl if I call her she go turn up
Omoge wa bi je ka soro
You no sabi road abi je mu e mo na
(You no sabi road abi je mu e mo na)
The matter long omo je ka soro
Jeka soro
My baby omo bami soro
Bami soro
The love I have for you omo no be for here
Fine fine girls plenty wey dey for my dm
Buh na only you i want to dey gbemidebe
(Buh na only you i want to dey gbemidebe)
Je ka soro, Je ka soro, Je ka soro, Je ka soro
Je ka soro, Je ka soro, Je ka soro, Je ka soro
Omo yii ma pa mi o
The way u dey moving your body dey toching my body
E dey activate me
E de calibrate me
Omo yii ma pami ooooo
The way u dey moving your body dey toching my body
E dey activate me
E dey activate me
Omo yii ma pami ooooo
Omo yii ma pami ooooo
Omo yii ma pami ooooo
Written by: Amodu Victor

Loading...