album cover
CHECK
32
Afro-Beat
CHECK은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 2월 23일일에 3326482 Records DK2에서 발매되었습니다.CHECK - Single
album cover
발매일2025년 2월 23일
라벨3326482 Records DK2
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM109

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
AKEJU TOYOSI
AKEJU TOYOSI
보컬
작곡 및 작사
AKEJU TOYOSI
AKEJU TOYOSI
작사가 겸 작곡가
Akinnuoye Benjamin Rasheed
Akinnuoye Benjamin Rasheed
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Yfcee
Yfcee
엔지니어

가사

I dey happy mood today
Give me polish make I shine my 32 today aye
For this mood me I dey
Man feeling fly
No be road me I dey hmn
Cocainna
Make you move your body
Alkayida ay
Mamacita
Telling me she's from Madagascar
Make we dey
Check check check check
Go market
Check check check check
Go market
Check check check check
Go market
Check check check
Go market
When I'm on beat it is over
Drop gbedu it's a whole anthem
And dem know that I'm over them
All of the bills
I go cover them
See all of the kele over me
Yee emakobami
Won o lekobami
Easy with the load mama haba
O tun pon biti fanta
Me I wan climb on you biti ladder
No go back on my biti kappa
Many many things dey around wey dey tempting
Gimme Bobby I dey thirsty
Koto gbenu si kporan Baby
Baby sunmobi wanbi sooni giri
I dey happy mood today
Give me polish make I shine my 32 today aye
For this mood me I dey
Man feeling fly
No be road me I dey hmn
Cocainna
Make you move your body
Alkayida ay
Mamacita
Telling me she's from Madagascar
Make we dey
Check check check check
Go market
Check check check check
Go market
Check check check check
Go market
Check check check
Go market
When I'm on beat it is over
Drop gbedu it's a whole anthem
And dem know that I'm over them
All of the bills
I go cover them
See all of the kele over me
Yee emakobami
Wonlekobami
Check
Check pop cannabis
How many girl I go chop like this
How many kele wey wan chop me like this
Check check
Pop cannabis
Check check
Written by: AKEJU TOYOSI, Akinnuoye Benjamin Rasheed
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...