album cover
Controlla
album cover
Controlla은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 4월 4일일에 Dvpper Digital에서 발매되었습니다.Shakur (Deluxe)
2025년 4월 4일
라벨Dvpper Digital
BPM99
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

[Verse 1]
A lost trust can never be regained
So me I tell all this people for road say, "loyalty pay"
New update tide, dem forget the gbedu for replay
Say the DJ wey try commot am they put am for grave
Ọlọhun n gbọ, Ọlọhun n gbọ
You no fit get make I hate o
Ọmọde gbọn, agba gbọn l'ọn fi da Ifẹ ninu aye
[PreChorus]
Pididi padada padada padada pada ewo
Pididi padada padada padada pada ohe
[Chorus]
Emi lẹnu l'Eko
I need dough
I dey road
From small I dey road
And maami dey old
I believe oo
But e hurt my soul
Controlla, controlla
And I get one hoe for my hood ahn
I no fit love am but I like am
Sometimes she dey move like malaika
Oh-ah-ah-ah
[Verse 2]
Some have food cannot eat
But this your back I go hit
Some get weed, no lean
And some get lean but no weed
But me I get the two wey come from Monet and straight to my room
I operate in my lungu
Straight in your eye, I go look
[PreChorus]
Opportunity come but once, mana taking ganja and I do mii best all I know
Plenty money, no no stress
So far I no buy car for debt, ko segele
Opportunity come but once, mana taking ganja and I do mii best all I know
Plenty money no no stress
So far I no buy car for debt
[Chorus]
Emi lẹnu l'Eko
I need dough
I dey road
From small I dey road
And maami dey old
I believe oo
But e hurt my soul
Controlla, controlla
And I get one hoe for my hood ahn
I no fit love am but I like am
Sometimes she dey move like malaika
Oh-ah-ah-ah
Written by: T.I BLAZE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...