album cover
Introduction
150,392
Music
Introduction은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 4월 4일일에 Dvpper Digital에서 발매되었습니다.Shakur (Deluxe)
album cover
가장 인기 있는
지난 7일
00:30 - 00:35
Introduction은(는) 지난 주에 약 30 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:25
00:30
00:45
01:10
01:20
01:25
01:30
01:35
01:45
01:50
02:00
02:20
00:00
02:25

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Verse 1]
E be like make I introduce
But bad man don't need introduction
Life hard, no be today, forget
Me I no like sentimental judgement, o daju ma ṣọkẹ
Sawọn boys yẹn
I put them on a cruise
I gave them overdose
I let nobody bobo
[Verse 2]
Girls are screaming on top of their voices
Holy shit, I'm on top of their choices, wow-wow
Gbẹdu wey be like illicit drug
Why dem no go con dey chop my drops?
[Chorus]
Awa wa, ọta jan
Ọmọṣẹ ṣagolo ọga n gbọn
Me no wan hear poverty sermon
Last time I see am ọta n bomb
Padi ṣọra, ija n bọ
Me no follow them do caucus
Even when they try to quench fire
Holy Jah still granting my desire
[Refrain]
Awa wa, ọta jan
Ọmọṣẹ ṣagolo ọga n gbọn
Me no wan hear poverty sermon
Last time I see am ọta n bomb
[Verse 3]
Wọn lorukọ re san wura ati fadaka
No love and the streets gone darker
I don't know nothing, but baba dey see
International ganja farmer, ganja planter
Barack Obama, Binladin bila Osama, sama
Ṣa ma, a ṣa ma judi judi, eh
Oh my baby, Julie eee ah
Oh-ah-ah, ah-ah, ah-eh, eh-eh, ah-eh
[Chorus]
Awa wa, ọta jan
Ọmọṣẹ ṣagolo ọga n gbọn
Me no wan hear poverty sermon
Last time I see am ọta n bomb
Padi ṣọra, ija n bọ
Me no follow them do caucus
Even when they try to quench fire
Holy Jah still granting my desire
[Refrain]
Awa wa, ọta jan
Ọmọṣẹ ṣagolo ọga n gbọn
Me no wan hear poverty sermon
Last time I see am ọta n bomb
[Outro]
International ganja farmer, ganja planter
Barack Obama, Binladin bila Osama, sama
Ṣa ma, a ṣa ma judi judi, eh
Oh my baby, Julie eee ah
Oh-ah-ah, ah-ah, ah-eh, eh-eh, ah-eh
Written by: T.I BLAZE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...