album cover
Break It
album cover
Break It은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 3월 13일일에 Blakk Arm Entertainment에서 발매되었습니다.Break It - Single
2025년 3월 13일
라벨Blakk Arm Entertainment
언어English
BPM107
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Verse 1]
So many baddie baddie baddie girls dey over me
Like 1, 2, 3, we dey get am easy normally
Everything I say dem do it
Dema mad over me
If you're a bad girl, break it, make I see your energy
[Chorus]
Ayisha, go down (Break it)
Kilisha, go down (Break it)
Amina, go down (Break it)
Abena, go down (Break it)
Sexy girl'em, go down (Break it)
Maria, go down (Break it)
Monica, go down (Break it)
Amina, go down (Break it)
[Verse 2]
Inna my heart and inna my soul
Inna my jeans rise my odogo
Bad boy yaro omologo
Girl you affi keep that inna your mind o
Ɔde ma me daa
Suck my blood like a cannibal
Them wan kill me, issa funeral
Mmaa 14 wey dey do me nice
Everything I say dem do it
Dema mad over me
If you're a bad girl, break it, make I see your energy
[Chorus]
Ayisha, go down (Break it)
Kilisha, go down (Break it)
Amina, go down (Break it)
Abena, go down (Break it)
Sexy girl'em, go down (Break it)
Maria, go down (Break it)
Monica, go down (Break it)
Amina, go down (Break it)
[Verse 3]
Me pɛ no saa
Whine for me, do it for me now
Fine girl, you original o
African girl, you too bad
Ɔde ma me daa
Suck my blood like a cannibal
Them wan kill me, issa funeral
Mmaa 14 wey dey do me nice o
[Chorus]
Ayisha, go down (Break it)
Kilisha, go down (Break it)
Amina, go down (Break it)
Abena, go down (Break it)
Sexy girl'em, go down (Break it)
Maria, go down (Break it)
Monica, go down (Break it)
Amina, go down (Break it)
Written by: Kelvin Brown
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...