album cover
Sing
98,999
Afro-Beat
Sing은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2020년 1월 17일일에 YBNL Nation/Oxlade Music에서 발매되었습니다.Sing - Single
album cover
발매일2020년 1월 17일
라벨YBNL Nation/Oxlade Music
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM97

크레딧

실연 아티스트
Oxlade
Oxlade
실연자
스팍
스팍
건반
Fireboy DML
Fireboy DML
실연자
작곡 및 작사
Ikuforiji Olaitan
Ikuforiji Olaitan
작곡가
Adedamola Adefolahan
Adedamola Adefolahan
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
스팍
스팍
프로듀서

가사

Badman just dey live life on ein own
Badman just dey roll as e dey go
Badman no get beef with anybody
Badman dey do ein thing on a low
Badman they really try gan
Badman na cobra, man na python
Write one song record all night long
After it's done, e still dey write songs
So wetin come be this one
Who dey follow you do competition?
My followers no be one million
But my fan base o strong gidi gan
This life na turn by turn
See as all of us dey blow one by one
Sey badman no get beef with anybody
Badman no get time gan
Badman just wants to sing, sing, sing
Uh ooo
Badman just wants to sing, sing, sing
Uh ooo ohh ohhh
Badman just wanta sing to the crowd
Badman wanna make mama proud
Badman no get beef with anybody
Badman dey do ein thing on a low
Badman wey no got nothing to lose
Call me the Goat, na you be Malu
I want to blow up like a balloon
Sey wetin wan 'cause this hula balu
Ohh so wetin come be dis one of
Who dey follow you do competition
My followers no be one million
But my fanbase is strong gidi gan (le le le le)
This life na turn by turn
All of my boys dey blow one by one
Badman no get beef with anybody
Badman no get time gan
Badman just wants to sing sing sing
Uh ooo
Ohhhhh sing, sing, sing
Uh ooo Ohh ohhh
Badman just dey do ein things on a low
Badman just dey wait as e dey go
Badman no get beef with anybody Badman dey do ein thing on a low
Wetin come be dis one
Who dey follow you do competition?
My followers no be one million
But my fan base, gidi gan, gidi gan
Written by: Adedamola Adefolahan, Ikuforiji Olaitan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...