album cover
PrOsPeR.
album cover
PrOsPeR.은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 3월 21일일에 G.I.D.Y.O.N MUSIC./ Enakeno에서 발매되었습니다.PrOsPeR. - Single
2025년 3월 21일
라벨G.I.D.Y.O.N MUSIC./ Enakeno
언어English
BPM100
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Everything weh I ask one time You dey
Gimme gimme, gimme gimme Yeah
You no deh use me play no Gimmi gimmicks,
No gimmi gimmicks
You are always on timing Timing oh
When the enemy wan pa mi
Won wa mi oh
You deh steady cover me, cover Me
With your goodness and mercy, Mercy oh
Woah woah woah woah
I no sabi say I deserve your Loving
Buh buh buh buh
You deh settle all my battles for Me
Woah woah woah woah
E sure me this love is for real
Woah woah woah woah
Woah woah woah woah
No weapon no weapon
That is formed against me wey Fit PrOsPeR
E no fit PrOsPeR
E no fit PrOsPeR
Omo dem no fit PrOsPeR
No weapon no weapon
That is formed against me wey Fit PrOsPeR
E no fit PrOsPeR
E no fit PrOsPeR
Omo dem no fit PrOsPeR
We run am back to sender oh
Back to sender
We go play am back to send oh
Back to sender
We run am back to sender oh
Back to sender
We go play am back to send oh
Back to sender
Kilo kan mi
Shey you know me?
After you know me you wan Whine me
But you no know say I get Odeshi
Ndi uwa make me wanna sing Off key
That boy baba God just dey Help everyday
Elohim all around no be chyse No be fake
When dem ah say a casting Down there's a lifting Up for me Eeh aaai
E make gbagam gbagam
The blessing on my life you dey Loud am loud am
All those after my dem ah go Down go down
They come one way seven ways
Dem ah flee ooh aaah
E make gbagam gbagam
The blessing on my life you dey Loud am loud am
All those after my life dem ah Go down go down
They come one way seven ways
Dem ah flee ooh aaah yeah….
No weapon no weapon
That is formed against me wey Fit PrOsPeR
E no fit PrOsPeR
E no fit PrOsPeR
Omo dem no fit PrOsPeR
No weapon no weapon
That is formed against me wey Fit PrOsPeR
E no fit PrOsPeR
E no fit PrOsPeR
Omo dem no fit PrOsPeR
We run am back to sender oh
Back to sender
We go play am back to send oh
Back to sender
We run am back to sender oh
Back to sender
We go play am back to send oh
Back to sender
Written by: Gideon Agbidu Amiseh, Maurice Enakeno Odhe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...