album cover
Sade
1,427
Afro-Beat
Sade은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 5월 9일일에 Whiteshe Records에서 발매되었습니다.WEY DEY SING SONG - EP
album cover
발매일2025년 5월 9일
라벨Whiteshe Records
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Gafgold wey dey sing song
Knocking on your door like ding dong
Time no wait for nobody
Belly dancer
Gbe suomo mi
If na the money you want
I get am plenty
If na the loving you want
Then am your person
Baby daun
Na only your love wey dey my mind now
Baby daun o
Shey you know my money full e bullion van
Baby daun
Na Only your name wey dey my mouth
Baby daun o
Shey your know my money fully billion van
Oh Sade
Jo mapami
This your body
I one carry
I one carry go
Oh Sade
Jo mapami o
This your body
I one carry
I one carry go
Girl i will be down
And be right there
Right here beside you
Baby girl you know that I miss you
You know that I need you too
Send me streak make I view am later
This kind cruise I no go gree for later
Baby send me aza
Zelle PayPal
Pull up with them goons
Make we party
If you know
I be biggie man
When I enter the place
Is a shutdown
Can you call the waiter make I pay now
You sabi my weak point
Baby no time
Baby daun
Na only your love wey dey my mind now
Baby daun o
Shey you know my money full e bullion van
Baby daun
Na Only your name wey dey my mouth
Baby daun o
Shey your know my money fully billion van
Oh Sade
Jo mapami
This your body
I one carry
I one carry go
Oh Sade
Jo mapami o
This your body
I one carry
I one carry go
Written by: Gafar Ogunnoiki
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...