album cover
Maybach
52
Music
Maybach은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 3월 21일일에 Warner Music Africa에서 발매되었습니다.LIVEWIRE - EP
album cover
발매일2025년 3월 21일
라벨Warner Music Africa
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

크레딧

실연 아티스트
Romi
Romi
보컬
작곡 및 작사
King David Adeboye
King David Adeboye
작사가 겸 작곡가
Olawale Adeola
Olawale Adeola
작사가 겸 작곡가
Eyiaromi Daniel Adetokunbo
Eyiaromi Daniel Adetokunbo
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Reward Beatz
Reward Beatz
추가 프로듀서
DJ Zeus
DJ Zeus
마스터링 엔지니어
Dummex
Dummex
믹싱 엔지니어
KDream
KDream
프로듀서

가사

Taking up my pride
And working on my defenses
I don wear jersey
Una go see something
I’m taking all my time
To settle all my differences
I know I no kill person
I know where I’m coming from
One step a day or two steps a day
Anyhow e be we still gather dey
man gats to find him own way
I face my front i dey your own lane
Uhmmm my mama say
Son of man wicked oh
Devil sef e no wicked oh
My God e pass dem oh
So I go kpo kpo kpo
Kpo cannabis
In a Maybach
Smoking cannabis
I don get one new melody
Habibi dibibidibi
Kpo kpo kpo
Kpo cannabis
In a Maybach
Smoking cannabis
I don get two new melodies
Habibi dibibidibi bibi
I dey grind when my battery low
Bad man gats to let them know
As we dey work make e for dey show
And you know how the go dey go
Omo mo ti gboja yo
Edakun mi ole pariwo
Komole ko ma bere jo
I gats to let them know say
One step a day or two steps a day
Anyhow e be we still gather dey
man gats to find him own way
I face my front i dey your own lane
Uhmmm my mama say
Son of man wicked oh
Devil sef e no wicked oh
My God e pass dem oh
So I go kpo kpo kpo
Kpo cannabis
In a Maybach
Smoking cannabis
I don get one new melody
Habibi dibibidibi
Kpo kpo kpo
Kpo cannabis
In a Maybach
Smoking cannabis
I don get two new melodies
Habibi dibibidibi bibi
Written by: Eyiaromi Daniel Adetokunbo, King David Adeboye, Olawale Adeola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...