album cover
Abeg
Religious
Abeg은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 3월 27일일에 Aizek에서 발매되었습니다.Random Thoughts
album cover
발매일2025년 3월 27일
라벨Aizek
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM72

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Aizek
Aizek
실연자
Victor Elisha
Victor Elisha
프로그래밍
작곡 및 작사
Isaac Hassan
Isaac Hassan
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
VBlaiz
VBlaiz
프로듀서
Victor Elisha
Victor Elisha
마스터링 엔지니어
Isaac Hassan
Isaac Hassan
그래픽 디자인

가사

God abeg
God abeg
No allow the devil make e use me flex
Na only you wey fit make my matter set
I dey beg
God abeg
God abeg
God abeg
God abeg
No allow the devil make e use me flex
Na only you wey fit make my matter set
I dey beg
God abeg
Check the settings, see the setup from the start
Plans for good not evil for this work of art
Following the Father no be this or that
Everything for my good
I've been set apart thru all the mess
Things wey dey stress
Things wey dey press
Right on neck got me depressed
Nevertheless
I know I am blessed
This life I got is totally tied to the truth I profess
God abeg
God abeg
No allow the devil make e use me flex
Na only you wey fit make my matter set
I dey beg
God abeg
God abeg
God abeg
No allow the devil make e use me flex
Na only you wey fit make my matter set
I dey beg
God abeg
Showing me
Focus on my growing need
Focusing on the One yeah I'm following my only lead
Walking in authority
Flesh acting annoyingly
Worldly passion and the devil daily working to order me
Moving on here we go
Looking at my big foe
You gats to know
Na God dey run this show
I'm stepping when he says go
You gats to know
This thing dey be like cheat code
Blasting on and reload
You gats to know
Looking at what He showed
Following who know road
Keep me close
God abeg
Written by: Isaac Hassan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...