album cover
Behind
album cover
Behind은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 3월 28일일에 Encore Recordings에서 발매되었습니다.131 (EP)
앨범131 (EP)
2025년 3월 28일
라벨Encore Recordings
BPM96
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

[Verse 1]
Je m'appelle Je m'appelle Je m'appelle
Fly boy, avion
Bad girl dey for my run way
Nanteɛ no yɛ foreign
Oleku what I no fit do
Sey we fit do am for my living room
Strike am for the middle middle
I'm available ɔdɔ
[PreChorus]
Make we no wait
Oh milɔbi kite wote
Na my dade you go take
Talk once I no dey repete
She gimme all her body
Buh she no gimme any burden
Her bumper gumpy
Honam no yɛ sardine
[Chorus]
Weytin dey behind you, huh
Make I dey behind you, huh
Kpokpomɔ mli hami o
Energy dey rise oh
Weytin dey behind you, huh
Make I dey behind you, huh
Kpokpomɔ mli hami o
Energy dey rise oh
[Verse 2]
Baraka Baraka lemme say straight to the point gyal I want you everyday
Cuddles ain't enough need to live under your skin
Girl from Accra say Raka I wan give you pikin
She a whole meal and I can't wait to dig in
Where do I begin?
Girl your love it make a mute man sing
Scream all night even the deaf might hear
I know you want me I'm not blind my dear
9pm pull up to the crib
10pm watch a movie and chill
Midnight on the sofa going crazy
Steady pressure got your body in a frenzy
This is an SOS
Baby you know dat you're killing me
Oh yes oh yes
Take all of me
[PreChorus]
Make we no wait
Oh milɔbi kite wote
Na my dade you go take
Talk once I no dey repete
She gimme all her body
Buh she no gimme any burden
Her bumper gumpy
Honam no yɛ sardine
[Chorus]
Weytin dey behind you, huh
Make I dey behind you, huh
Kpokpomɔ mli hami o
Energy dey rise oh
Weytin dey behind you, huh
Make I dey behind you, huh
Kpokpomɔ mli hami o
Energy dey rise oh
Written by: Gabriel Addo Mensah, Isaac Nii Yemo Odoi, Joshua Baraka, MacDonald Adotey Braide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...