album cover
Something
album cover
Something은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 10월 12일일에 Encore Recordings에서 발매되었습니다.Something - Single
2023년 10월 12일
라벨Encore Recordings
언어English
BPM107
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Girl I wonder
Sey that ya bunda
No fit dey contain
Contain
What you want take
Me no fit contest
Carry your problem
When you rotate oh
I know sey you want make man dey suffocate oh
Look in my face oh
You know sey weytin you dey carry na my taste oh
Akwele baby you changing ma settings you make man want dey nono
I con dey do things wey no make sense
I dey miss my step I no know
Freaky like ah puta
For room she dey dance mapouka
Tell me how you do that
Baby show me how do that
Joha Joha joha
No make me dey talk just give am to me
Joha Joha Joha
And if you no give me something go do me
Joha Jo Jo Joha
Cos I no fit tell another person
Joha Joha Joha
Akwele do am again
Her booty like dumbbell
I know her weight
I go dey lift am well
Position and bend am well
No be missionary
Me never kiss and tell
People tell me
Sey na you be poison
But I chop am clean mouth oh
I dey chop am clean mouth ohh woah oh
Akwele baby you changing ma settings you make man want dey nono
I con dey do things wey no make sense
I dey miss ma step I no know
Freaky like ah puta
For room she dey dance mapuka
Tell me how you do that
Baby show me how do that
Joha Joha joha
No make me Dey talk just give am to me
Joha Joha joha
And if you no gimme something go do me
Joha Jo jo Joha
Cos I no fit tell another person
Joha Joha joha
Akwele do am again
Written by: Gabriel Mensah, Isaac Odoi, mcdonald braide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...