album cover
Move
album cover
Move은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 2월 20일일에 Soundscope에서 발매되었습니다.The Good, The Bhad, The Terrible
발매일2025년 2월 20일
라벨Soundscope
BPM114
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

[Intro]
We go upper upper upper
No go suffer suffer suffer
Time dey go you should move faster
When you down just say a prayer
When we drop is a banger
Nobody harder
[Verse 1]
Telling me who go bringi me down? I know them
Who've been killing we soft? Our own friends
You want make me fall what have I done to you
Mama say make I dey careful of women
Them go come when you make that billion
Wise it up oh my son know that I said to you
[Chorus]
We go upper upper upper
No go suffer suffer suffer
Time dey go you should move faster
When you down just say a prayer
[Verse 2]

[Verse 3]
We go move move move move
Life be ludu so play like Kudus
Me I tell you all this is true
Hwɛ na wa ɛnwu mmrɛ yɛndi kaso
[Verse 4]
Let me know what's going on
Crazy things I no fit shun
Mɛpɛsɛ me yɛ ma dea
Ma obia bɛ ka ma sɛm
Only us obia nni hɔ
Many things ago fit talk
Plenty things I wish ago fit do for my mama
[Chorus]
We go upper upper upper
No go suffer suffer suffer
Time dey go you should move faster
When you down just say a prayer
[Verse 5]
Telling me who go bringi me down? I know them
Who've been killing we soft? Our own friends
You want make me fall what have I done to you
Mama say make I dey careful of women
Them go come when you make that billion
Wise it up oh my son know that I said to you
[Verse 6]
We go move move move move
Life be ludu so play like Kudus
Me I tell you all this is true
Hwɛ na wa ɛnwu mmrɛ yɛndi kaso
Written by: Paul Debrah Afful, Tony Kel Confidence

Loading...