album cover
Answer
31
Afro-Beat
Answer은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 3월 14일일에 Roo Republik With Exclusive License to PlayMkrs Ent에서 발매되었습니다.Answer - Single
album cover
발매일2025년 3월 14일
라벨Roo Republik With Exclusive License to PlayMkrs Ent
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM103

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
RoozyTrills
RoozyTrills
리드 보컬
작곡 및 작사
Oyebade Lanre Gabriel
Oyebade Lanre Gabriel
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Tillion Cai Stagnaro
Tillion Cai Stagnaro
프로듀서
J Minor
J Minor
프로듀서

가사

And if you don’t go you don’t Know
Carry your load oh
Meet me for road oh
People wey no follow me suffer
Dey for my back
Dem dey stand like olopa
Say when I commot for lungu
I come Lagos I serve pass copper
People wey I show plenty lover ah
Dem conspire to back bite me like cobra
California mi ti to
Love no dey for Eko
We go vibe am dey go
Kuz I got love for eko
Things wey I Dey see for night
Things wey I dey use my eeyes dey visualize
Anything you do when you dey off the light
You go see am when you wake up in the morning time
To
ANSWER
ANSWER
ANSWER
ANSWER
QUESTION WEY NEED ANSWER
ANSWER
KASA
ANSWER
I need my peace of mind
So I get so high
Till I reach the sky
I have seen disguise
I have seen real life
 It was all green light
Can’t even deny
This is shi is bigger than
Life
You can’t pay me no fine
I put head in the sky
 Keep it ninety nine ninety nine plus one on a hundred
California mi ti to
Love no dey for Eko
We go vibe am dey go
Kuz I got love for eko
ANSWER
ANSWER
ANSWER
ANSWER
QUESTION WEY NEED ANSWER
ANSWER
KASA
ANSWER
Written by: Oyebade Lanre Gabriel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...