album cover
Fall
425
아프로비트
Fall은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2025년 3월 31일일에 Myk vee에서 발매되었습니다.Fall - Single
album cover
발매일2025년 3월 31일
라벨Myk vee
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM101

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Myk vee
Myk vee
리드 보컬
Mykvee
Mykvee
실연자
작곡 및 작사
Myk vee
Myk vee
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Mykvee
Mykvee
프로듀서

가사

Vee sound for that speaker yeah
Blessed boy....iyeee
Oh my sherikoko
Awolam\'oh
If you leave me follow oga Solomon
Oh bebe
Don fall yakata already
No play me like balotelli oh
For years many many
I\'ve been searching for love oh
But thanks to jah I found yah
Give me peace of mind iyeee oh...
Oh....tell me baby oh
Tell me what is love oh without you
You know how long I\'ve been waiting oh
Come give me this love oh baby oh
For this love they\'ve been hating oh
But me I no dey send them
Nwayi oma
Shawty I don fall yakata for you
Ifineme e dey gbakala misi ohh
Can I call you my baby
Akpuruka\'m
This loving is for real
Wetin you do me baby biko tell me
Ifunanya no be play girl I\'m for real yeah ....
What if I no come dey get ego
Hope you no go leave me ewoo
This all I\'ve been wanting forever biko
For better, for worst
Baby munagi so
Oh baby tell your dad and mummy
Oh that I\'m coming for you my shawty
Anything I go buy na for two
But baby no go use me catch cruise
I hope say you go dey there
If everything don dey work for me oh
Oh girl you don carry my....
Carry my heart go
Nwayi oma
Oh tell me baby oh
Tell me what is love oh without you
You know how long I\'ve been waiting oh
Come give me this love oh baby oh
For this love they\'ve been hating oh
But me I no go send them
Nwayi oma
Shawty I don fall yakata for you
Ifineme e dey gbakala misi ohh
Can I call you my baby
Akpuruka\'m
This loving is for real
Wetin you do me baby biko tell me
Ifunanya no be play girl I\'m for real yeah
What if I no come dey get ego
Hope you no go leave me ewoo
This all I\'ve been wanting forever biko
For better for worst
Baby munagi so.....
Written by: Myk vee
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...