LEGOLAS
192,750
투어 중
Hip-Hop/Rap
LEGOLAS은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2025년 3월 31일일에 Native Sounds/Def Jam PS에서 발매되었습니다.THE MACHINE IS COMING
가장 인기 있는지난 7일
00:50 - 00:55
LEGOLAS은(는) 지난 주에 약 50 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:05
00:10
00:30
00:35
00:40
00:50
01:30
01:40
01:50
01:55
02:00
02:05
02:10
02:20
02:25
02:40
00:00
02:49
크레딧
실연 아티스트
ODUMODUBLVCK
실연자
작곡 및 작사
Tochukwu Ojogwu
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
King Scarr
프로듀서
Ucee
믹싱 엔지니어
가사
[Intro]
Bare times, bare times
Bare times, bare times
[Chorus]
Bare times wey I pay bride price
All the women wey I follow, dem been do me one kind
I no blame them, I been dey poor
Sapa don't care, e dey wound us, but now (Amen o)
I dey fire like I'm Legolas, Legolas, Legolas (See dem o)
The king of my hood, I am the principal, principal, principal
Aye, my pain is all over now, over now, I make my mummy proud
I dey give am hope
Because I dey fire like Legolas, Legolas, Legolas (Dem put head)
Aye-aye-aye, Legolas, Legolas (Dem pretend)
[Verse 1]
Full time daddy in my house
Big time hubby to my mum, I don turn her spouse
Since my papa die, na me dey pattern up
I had to loosen up, Kala please, will you save? (Maybe)
Get your money stuffed, put away some dollars
Let's protect your son, I know your guys are much, use your head they thought
I sure say na the same thing dem yarn Jesus
If I listen, will I have my own Galacticos?
Fatboy, Shagba, Reeplay, AG, Gusty, see team
ABJ show me shege
But when in Cameroon, my babies call me Big Olembe
I came up very quickly, in Ghana, I'm their new Sarkodie
Charlie, I'm clear
According to your girl
[Chorus]
Bare times wey I pay bride price
All the women wey I follow, dem been do me one kind
I no blame them, I been dey poor
Sapa don't care, e dey wound us, but now
I dey fire like I'm Legolas, Legolas, Legolas
The king of my hood, I'm the principal, principal, principal
Aye, my pain is all over now, over now, I make my mummy proud
Because I dey fire like Legolas, Legolas, Legolas
Aye, Legolas, Legolas
[Outro]
Isabella finish me because money no dey I no fit meet up
Isabella cost, before my Indomie no get Titus
Show promoters label me a fraud, no let me perform
I just figured, they just figured, I'm the first born
I just figured, they just figured, I'm the first born
I just figured, I'm the first born
Written by: Tochukwu Ojogwu

