album cover
Gio Do (Problem Child)
564
아프로비트
Gio Do (Problem Child)은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 12월 6일일에 Lahor Music Worldwide에서 발매되었습니다.Camp 101 - EP
album cover
발매일2024년 12월 6일
라벨Lahor Music Worldwide
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM99

크레딧

실연 아티스트
Internationalboy
Internationalboy
리드 보컬
작곡 및 작사
Chika Kalagbor Emenike
Chika Kalagbor Emenike
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
XtremeBeatz
XtremeBeatz
프로듀서
Kutcha
Kutcha
녹음 엔지니어
X-TREME
X-TREME
프로듀서

가사

One two
One two three four
Giodo giodo Igiorro giodo
Giodo giodo Igiorro giodo
Emwe ne erha khare
Igiorro giodo
Emwe ne iye khare
Igiorro giodo
O we ne ghe y'ugbo Igiorro giodo
Igiorro giodo Igiorro giodo
Igiorro giodo Igiorro giodo
Igiorro giodo
Sound it
So many things my gbedu don cause
Them say the pikin e too stubborn
How many times I go prove my point
I still de give dem so kileso
Me I no de like make the gyal dem dull
And I dey like make the boys dem ball
Some dem de pray make I rise and fall
But I de steadily jump on top
I no dey I no dey
I no ehn
Na we de disturb the community
And if you de find problem na we
If e no be us then it's incomplete
Gio do Gio do Gio do eh
Play the song your mind go dey
Spray money like Dangote
So make I tell them tell them watsup
Gio do Gio do Gio do
Gio do Gio do Gio do
Gio do Gio do Gio do
Gio do Gio do Gio do
Gio do mmm
Gio do ehnnn
This pikin no go there
Dey one place you no de hear
Discipline omo no go!
I no dey listen to them at all
I no dey sit down for their domot
Them be the general market o
Na me dey giddem pick two for whot
And if e kasala burst on God
Me I go tanana all my men
Be like them never know wetin de sup
Agbonlahor na wetin you talk
I'm still the baddest pon me yard o
Why they keep acting like they dunno
Back in Milan man be plateado
And suh me tell 'em say me bad o
Gio do Gio do Gio do eh
Play the song your mind go dey
Spray money like Dangote
So make I tell them tell them watsup
Gio do Gio do Gio do
Gio do Gio do Gio do
Gio do Gio do Gio do
Gio do Gio do Gio do
Agbon wu'emen imwan mwen
Do debamwen sin imwan
Gio do Gio do Gio do
Written by: Chika Kalagbor Emenike
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...