album cover
Worry
album cover
Worry은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 4월 19일일에 Independent에서 발매되었습니다.Worry - Single
2025년 4월 19일
라벨Independent
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

And one time when me roll up
And the thing got me wave
Me tell dem boy
Them never loss it all
Pon pan pan da base
Them fe never notice
Shine Boy
Problem
So dj play me instrumental
Wey dey make my people just mental
Living my life i do it better
Ah ah ah
I no dey slack
I no dey mental
Making money na my agenda
All by myself I do it better
Ah ah
Pon my song
Dema dance
Money talks
I Dey spend
Pon me song
Imma trend
So me say
Ah ah ah
Pon my song
Dema dance
Money talks
I Dey spend
Pon me song
Amma trend
So me say
Ah ah ah
Je je je je
Omo no dey worry
Je je je je
No dey worry
Je je je je
Omo no Dey worry
Je je je je
No time
Me tell them me I'm back
No worry me
Because I'm only tryna make my bar
I'm only tryna spend this money me I never slack
Everyday I dey run in my race I never slack
But steady control
I dey spend on a low
Me I no dey dull
I Dey ball in on a low
Vibe to my song
When you listen to my flow
Rhythm my sound
Me I never never joke
Pon my song
Dema dance
Money talks
I Dey spend
Pon me song
Amma trend
So me say
Ah ah ah
Pon my song
Dema dance
Money talks
I Dey spend
Pon me song
Amma trend
So me say
Ah ah ah
Je je je je
Omo no dey worry
Je je je je
No dey worry
Je je je je
Omo no Dey worry
Je je je je
Written by: Lucky Ochuko David
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...