album cover
How Much
5,000
Music
How Much은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 4월 29일일에 Keyqaad에서 발매되었습니다.ROOKIES don’t sound this good - Single
album cover
발매일2025년 4월 29일
라벨Keyqaad
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM111

가사

Money
Honey
Ahhhn!
She say I no dey sell body
I just need a fancy **** wey go care for me
But you rocking that pole with your bare body
I never see a pretty stripper wey dey fear money hmm
Tell my mama make she pray for me
Cos na she dey always tell me make I save money
But if I see another bunda I go spray money
Tell the Barney make she put it on me then
Tell me how much
I go pay
Cos me I fit spend all my money for big ikebe
So tell me how much
I go pay
Cos me i fit spend all my money for big ikebe
How much
(How much)
I go pay
(I go pay)
Cos me I fit spend all my money for big ikebe
(Ikebe)
How much
(How much)
I go pay
(I go pay)
Cos me I fit spend all my money for big ikebe
(Ikebe)
Like casamigos and Chelsea
The combination really got me confessing
Shey na money we dey spray like confetti
When we dey ball we Dey show dem no mercy ahhhn
And with your double xl
No need to worry no dey trouble yourself
I like the way wey you dey carry yourself
But na tonight I go carry you go so
Tell me how much
I go pay
Cos me I fit spend all my money for big ikebe
So tell me how much
I go pay
Cos me i fit spend all my money for big ikebe
How much
(How much)
I go pay
(I go pay)
Cos me I fit spend all my money for big ikebe
(Ikebe)
How much
(How much)
I go pay
(I go pay)
Cos me I fit spend all my money for big ikebe
(Ikebe)
Written by: David Hart, Kelvin Ibinabo Oriye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...