album cover
Ali
1,709
Music
Ali은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2025년 4월 25일일에 Diamond Boy에서 발매되었습니다.Ali - Single
album cover
발매일2025년 4월 25일
라벨Diamond Boy
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Diamond Boy
Diamond Boy
베이스 드럼
작곡 및 작사
Osadare Marvellous Adeola
Osadare Marvellous Adeola
작사가 겸 작곡가

가사

Ali goes to school
But Ali no fit prove
Ali fit be sturborn
Ali no be crook
Won rope kogbon but Ali no be fool
Ali no fit gbebon that one no be good
Ali FE gba wire
Ali get the tools
Ali no fit tire Hussle na the proof
Ali turn to bad guy
O fa marley kush
No matter the matter
Ali still dey push
Omo the hussle tough
Ali fera Porsche
Bose rawon Padi e to gbera tan
Baseko Ori lomo
Life Na turn by turn
A o male Reni body todatan
Ali Dan dey bath soap
E no want delay
Poverty na set up
Ali getti faith
O ti gbagbe pe ile aye na relay
If you never suffer you no fit relate
Oju lopesi Ali ko celeb
Kobale jorawon loselor Cele
Baye daniloro wantu so pele
Ali o ma ra motor kora keke
Gbogbo milli tali ti lofi ra amiri
Ali side pa billi
Iwosi yen lali ri tofi tagiri
Powo yen lo basiri
Kayefi loje oo
Ali gba wire
O lor Kerubu lor mountain of fire
Koto ri supplier toma San naira
Owo wo opay
O ke hossanah
Ali getti good e get bad days
If money no Dey, e dey package
As maga no dey
E dey manage
Hin mama dey close to the old age
Ali just Dey wonder
Say wetin fit cause ham
Ali hussle harder
Koye gbe okada
Boy from the gutter
Ali no be butter
Many many times tojepe
Wonma le boys
Many many times Ali Dan fail
Ali no dey laugh Ali bon face
Ali catch client wey get two chase
O wa deni tonilemeji ni ikate
Ali Dan dey bath soap e no wan delay
Poverty na set up
Ali getti faith
O ti gbagbe pe ile aye na relay
If you never suffer you no fit relate
Oju lopesi Ali ko celeb
Kobale jorawon loselor Cele
Baye daniloro wantu so pele
Ali o ma ra motor kora keke
Gbogbo milli tali ti lofi ra amiri
Ali side pa billi
Iwosi yen lali ti tofi tagiri
Powo yen Lon basiri
Written by: Osadare Marvellous Adeola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...