album cover
CRAZE
album cover
CRAZE은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 10월 3일일에 Warner Music Africa에서 발매되었습니다.Ray of sunshine - EP
2025년 10월 3일
라벨Warner Music Africa
언어English
BPM72
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Verse 1]
I no like stress but I hustle
'Cause if I slack then I don lose
Many go whine you it's just cruise
You gas do wetin you fit do
Family come with their problem
It's not like you fit solve them
I can't take this pressure
E get as e hit me honestly
[Chorus]
Country hard but I no craze oo
Run my race no dey look face oo
I getti God for my side
Enemies try but they can't take me
E hard but I no shake o
Yeah yeah
[Verse 2]
I run am as like oo
You judge me na your curse oo
I no getti blood
I'm a loner and it's fun
Got no one to impress
We carry our cross different oo
I just dey my lane
See I beg you do the same
[Verse 3]
All this pressure
Na all the things wey go make me stronger
You can hate me
I no go reason your opinion further
Not impressed oo
With the way that you defy this order
You can try but you can never ever place me under
[Chorus]
Country hard but I no craze oo
Run my race no dey look face oo
I getti God for my side
Enemies try but they can't take me
E hard but I no shake o
Yeah yeah
[Chorus]
Country hard but I no craze oo
Run my race no dey look face oo
I getti God for my side
Enemies try but they can't take me
E hard but I no shake o
Yeah yeah
Written by: Otaniyen-Uwa Daniel, Oyelusi Gift
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...