album cover
Lessons
1
Afro-Beat
Lessons은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 3월 22일일에 REBIRTH Music에서 발매되었습니다.Last Of a Dying Breed - EP
album cover
발매일2024년 3월 22일
라벨REBIRTH Music
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM89

크레딧

실연 아티스트
Jody
Jody
실연자
작곡 및 작사
Chukwuemeka Emmanuel Udemba
Chukwuemeka Emmanuel Udemba
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Ifeh
Ifeh
프로듀서

가사

Ohh ooo
Bad man Joo
You already know
Out in the ocean I’m sinking
I hope and pray I don’t drown
They tryna blind my eyes take my voice
So dem no go hear me out
I’m in chains now I’m thinking
Is this what I really deserve
With all the hustle I don hustle
Still far from the things I really love
I don know oooo
I’ve been on this road too long
I thought I paid the price
But they still tryna collect from me
Swear I don manya o
Won Mara o
Don para o
E be like this tin e don pass man power o
Oh lord I need a messiah o
Or I go carry my kaya cos
How many meters I go run
Before I go cross that level
How many dagger go enter my back
Before I change my circle
How many lessons I go learn I
Before I finally get it right
How many lessons
How many lessons
Open my eyes so I can see
And know the people wey dey lie to me
I Can’t trust anybody for real
But inside this war na who go fight for me
Who will ride for me
Who gonna slide for me
If not the family Tori ko selomi
I know say wetin go be go surely be
So just be who you are to me it don’t mean
I don know oooo (ohh I don’t know)
I’ve been on this road too long
I thought I paid the price
But they still tryna collect from me
Swear I don manya o
Won Mara o
Don para o
E be like this tin e don pass man power o
Oh lord I need a messiah o
Or I go carry my kaya cos
How many meters I go run
Before I go cross that level
How many dagger go enter my back
Before I change my circle
How many lessons I go learn
Before I finally get it right
How many lessons
How many lessons
How many meters I go run
Before I go cross that level
How many dagger go enter my back
Before I change my circle
How many lessons I go learn
Before I finally get it right
How many lessons
How many lessons
How many meters I go run
Before I go cross that level
How many dagger go enter my back
Before I change my circle
How many lessons I go learn I
Before I finally get it right
How many lessons
How many lessons
Written by: Chukwuemeka Emmanuel Udemba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...