album cover
Gobe
album cover
Gobe은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 5월 3일일에 2025 CiDAR Africa에서 발매되었습니다.Gobe - Single
Released2025년 5월 3일
라벨2025 CiDAR Africa
BPM114
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Hello solo makinde
Come repeat wetin you say
You go dance am like kupe
Hustler ton gba holiday
Make them legalize weed
You wan smoke a bunch in just 1-minute
If them legalize gun
Your own go bad pass Clifford Orji
Ahh mogbe
Oti di gobe
Wonti fa gobe
Ki eruku wole eh eh
Ahh mogbe
Oti di gobe
Wonti fa gobe
Ki eruku wole eh eh eh
Everybody CAP
Gbogbo jagbajantis CAP
I can do it better CAP
Ah no hear you CAP
Everybody CAP
Gbogbo jagbajantis CAP
I can do it better CAP
Ah no hear you CAP
Pass me the spark Make I light my blunt
Make I see something Dey see my front
As your girlfriend no gree pick my call
I no get no reason to Dey dull
Friend of your girl na she Dey do the runs
But your girl Dey tell you say she pure
Oh my friend God no go let you dull
Ah no get anything to Dey talk
As you see me so my mama be virgin
I get olosho wey get Bentley
And my papa be Elon musky
And na me get faceybooky
Ahh mogbe
Oti di gobe
Wonti fa gobe
Ki eruku wole eh eh
Ahh mogbe
Oti di gobe
Wonti fa gobe
Ki eruku wole eh eh eh
Everybody CAP
Gbogbo jagbajantis CAP
I can do it better CAP
Ah no hear you CAP
Everybody CAP
Gbogbo jagbajantis CAP
I can do it better CAP
Ah no hear you CAP
Written by: TRIGGA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...