album cover

Yard

51,298Music2023
album cover
Yard은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 5월 5일일에 Bahd Man Niko에서 발매되었습니다.Yard - Single
발매일2023년 5월 5일
라벨Bahd Man Niko
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Come to me yard
Baby don't let me go
I'm all over you let me
Be your daddy yo
Roll me cana
Make you do me gently
To ba gbe mi debe
I fit buy bentley
Funwon
Come to me yard
Baby don't let me go oo
Bahdmanniko
I'm all over you let me
Be your daddy yo ooo
Bahdmanniko
Roll me cana
Make you do me gently
To ba gbe mi debe
I fit buy bentley
Nasty nasty,shaky shaky
Baby baby
Turn on the light
Cóbami paa teli
Omo my place no be cinema
Wole ko yodi oo, Kóba Bo pataaa
Omo this time oni mu
Fanta
Na my cucumber
Lo ma fé nu gbaa
Come to me yard
Baby don't let me go
I'm all over you let me
Be your daddy yo
Roll me cana
Make you do me gently
To ba gbe mi debe
I fit buy bentley
Come to me yard
Baby Don't let me go oo
I'm all over you let me
Be your daddy yo ooo
Roll me cana
Make you do me gently
To ba gbe mi debe
I fit buy bentley
Hmmm hmmm
Gbemi debe make we melody
Gbemi debe ti ba gbe jedi
Gbemi debe make we melody
Melody,melody
Gbemi debe make we melody
Gbemi debe ti ba gbe jedi
Gbemi debe make we melody
Melody
You know me bahdman, I single
What your name na make we mingle
I get the bag,you fit call me sinzu
Eh, one time I dey reason your matter
Kawole ko ba bo pata
Don't turn off the light, I don't want drama
I wan dey see you clear, If you open bed
Shey everything set, omo shey you dey wet
Come to me yard
Baby don't let me go
I'm all over you let me
Be yourdaddy yo
Roll me cana
Make you do me gently
To ba gbe mi debe
I fit buy bentley
Come to me yard
Baby don't let me go
I'm all over you let me
Be your daddy yo
Roll me cana
Make you do me gently
To ba gbe mi debe
I fit buy bentley
Hmmm hmmm
Gbemi debe make we melody
Gbemi debe ti ba gbe jedi
Gbemi debe make we melody
Melody,melody
Gbemi debe make we melody
Gbemi debe ti ba gbe jedi
Gbemi debe nake we melody, melody
Come to me yard
Baby don't let me go
I'm all over you let me
Be your daddy yo
Roll me cana
Make you do me gently
To ba gbe mi debe
I fit buy bentley
Come to me yard
Baby don't let me go
I'm all over you let me
Be your daddy yo
Roll me cana
Make you do me gently
To ba gbe mi debe
I fit buy bentley
Written by: Adam Ademola Olawepo

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...