album cover
Road
album cover
Road은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 7월 31일일에 CiDAR Africa에서 발매되었습니다.Hope for Ghetto Youth - EP
2025년 7월 31일
라벨CiDAR Africa
언어English
BPM101
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

[Intro]
On a ghetto way you know, know
Do-do
Money matter, ah
[Verse 1]
See, Okokomaiko, that was the ghetto wey I came from
Everybody mind there own business, nobody wan ask you how you live life, ah
I no dey like to fight but no go make mistake step on my Nike
Cause any minute wahala fit gas
Wahala fit gas when you no dey get wise, chaii, ah
[Chorus]
I can't lie if nah money I dey find am
24/7, I dey road I dey fight am
And nobody no this pain wey I see for road
[Verse 2]
Chan for Life
Spark up the fire unto cloud 9
Let the stories reminisce right
For the days we died and survive
When the streets were chasing our lives
Leave home, then mama would cry
Oh my child how would you survive
In the midst of these cannibals, oh yeah
I pray the Lord will smoothen your ride
[Verse 3]
Have been grinding lowkey, somewhere far away
Trying to get to Lekki so my dreams shall chase
Wetin my eye e don see on my way to fame
I pray we all get famous so it's not in vain
[Chorus]
I can't lie if nah money I dey find am
24/7, I dey road I dey fight am
And nobody no this pain wey I see for road
I can't lie if nah money I dey find am
24/7, I dey road I dey fight am
And nobody no this pain wey I see for road
Nobody no
Nobody no wetin boy see for the road
[Outro]
Have been grinding lowkey, somewhere far away
Trying to get to Lekki so my dreams shall chase
Wetin my eye e don see on my way to fame
I pray we all get famous so it's not in vain
Written by: Obed Chijioke Nwafor, Wizard Chan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...