album cover
Another Level
album cover
Another Level은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 5월 30일일에 Dvpper Digital에서 발매되었습니다.Another Level - Single
2025년 5월 30일
라벨Dvpper Digital
BPM115
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Intro]
Ata bi ata oh
Puzzle oh
[Verse 1]
Wọn ni wọn wa mi (Ọmọ ologo)
I hear say dem dey find me (Where I don go?)
I dey move like the president these days
And I dey move with intelligence these days
Tell that man make e no go follow me play
'Cos I dey burn, I be fire Nicholas Cage
[PreChorus]
Bẹrẹ mọlẹ jo, jo, jo, see what money can do
I dey on my doe, I no send nobody oh
See when the money show, show, show
I go let you know, I no go whine you bro
Dem kele self go jo (For now)
[Chorus]
I dey another level, I dey another level
Me I no dey dread you
My level get eleven, no dey fear you, me I tell you
I dey another level, I dey another level
Me I no dey dread you
My level get eleven, no dey fear you, me I tell you
[Refrain]
Who that man wey wan stop mi pace?
Show him face, me I wan slap him face
Tell me who that man wey wan destroy my faith
To show him face, make my finger scratch him face
I no get time to dey motivate
For this place we no dey motivate
'Cos we dey steady chase am
So tell me, who that man?
Brother, tell me, who that man?
[Verse 2]
I come with a different vibe
Charis is be different kind
I come from a different side
(Billion Dollar baby, Ọlọrun am about to take it olorun)
Fire fire Azula
Na money I dey find I brutal
The gbedu dey burst medulla
Only one Charis no another
[PreChorus]
Bẹrẹ mọlẹ jo, jo, jo, see what money can do
I dey on my doe, I no send nobody oh
See when the money show, show, show
I go let you know, I no go whine you bro
Dem kele self go jo (For now)
[Chorus]
I dey another level, I dey another level
Me I no dey dread you
My level get eleven, no dey fear you, me I tell you
I dey another level, I dey another level
Me I no dey dread you
My level get eleven, no dey fear you, me I tell you
[Refrain]
Who that man wey wan stop mi pace?
Show him face, me I wan slap him face
Tell me who that man wey wan destroy my faith
To show him face, make my finger scratch him face
I no get time to dey motivate
For this place we no dey motivate
'Cos we dey steady chase am
So tell me, who that man?
Brother, tell me, who that man?
[Refrain]
Who that man wey wan stop mi pace?
Show him face, me I wan slap him face
Tell me who that man wey wan destroy my faith
To show him face, make my finger scratch him face
I no get time to dey motivate
For this place we no dey motivate
'Cos we dey steady chase am
So tell me, who that man?
Brother, tell me, who that man?
Written by: Ovburie Precious Daniel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...