album cover
Super Eagles
album cover
Super Eagles은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 5월 23일일에 Distributed By The Promo Boy에서 발매되었습니다.E Be Things - EP
2025년 5월 23일
라벨Distributed By The Promo Boy
언어English
BPM97
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

I no holy
Shey you don see oh?
Ogcmaraji for here
I no fit dey chop my transport
When I never reach there
Wetin I dey find for airport
Na motor I use reach here
I no fit dey wait for escort
When my money dey pend
They say them no see my effort
Life e no balance yeah
Kano Kano
Kaduna Kaduna
Kaduna to Kano
Kano to Kaduna
I dey ball like Kanu
I defend like yobo
Now is Aina
Omo make I score goal
Victor Osimhen, Ahmed Musa (Musa)
Can you see my fine face?
Victor boniface, I dribble Okocha
Ademola Lookman
Alex Iwobi can you see my akpobi?
I run like Simon, I captain like Ekong o
Yakubu, Finidi, Keshi
Rashidi Yekeni
Me I patient, Ndidi, me I get hope o
Me I save post Nwabali, Enyeama
Chukwueze, Calvin Bassey na baba
Odewinge my guy
Mikel Obi na baba
Ihenacho my guy
All of our players na baba
Umar Umar Sadiq
Aribo, Victor Moses oh
Awoniyi, we sabi ball
We no be novice oh
Kenneth Omero
Ighalo, isssa goal
Kano Kano
Kaduna Kaduna
Kaduna to Kano
Kano to Kaduna
I dey ball like Kanu
I defend like Yobo
Now is Aina
Omo make I score goal
Victor Osimhen, Ahmed Musa
Can you see my fine face?
Victor Boniface, I dribble Okocha
Ademola Lookman
Alex Iwobi can you see my akpobi?
I run like Simon, I captain like Ekong o
Yakubu, Finidi, Keshi
Written by: Obulata Godson Chijindu

Loading...