album cover
Comforter
54
Christian & Gospel
Comforter은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 5월 30일일에 Phenom Music에서 발매되었습니다.Comforter - Single
album cover
발매일2025년 5월 30일
라벨Phenom Music
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM86

가사

Comforter, My Comforter
Comforter, My Comforter
Comforter, My Comforter
Comforter, My Comforter
Me, I love the way you hold me close
Sweet spirit of the Lord you are me Holy Ghost
Yeah
You know me the way nobody knows
I may try to cover it all but to you it shows
Yeah
Na You wey dey for me the most
Through my highs and through my lows
You know how the story goes
Yeah
If I loss you find me
Na your hand wey dey guide me
If I no feel myself You dey feel me
Under your canopy You hide me
Ye eh
If I loss you find me
Na your hand wey dey guide me
If I no feel myself You dey feel me
Under your canopy You hide me
Oh Lord, Na You be my
Comforter, My Comforter
(Na You be my) Comforter, My Comforter
(Oh Lord, Na You be my)Comforter, My Comforter
(Oh Lord) Comforter, My Comforter
You make my life tear rubber
Everything I want I provide
You help me bring am out from my inside
Before the kasala burst You carry me comot
Na later I go hear the scores
Everything I touch e dey make sense
Na you be my fragrance ; Na you be my essence
I for don dey jonse but you hold my conscience
I go nowhere without your presence
If I loss you find me
Na your hand wey dey guide me
If I no feel myself You dey feel me
Under your canopy You hide me
Ye eh
If I loss you find me
Na your hand wey dey guide me
If I no feel myself You dey feel me
Under your canopy You hide me
Oh Lord, Na You be my
Comforter, My Comforter
(You no dey sleep and you no dey slumber) Comforter, My Comforter
(And na because of you wey get cool temper)Comforter, My Comforter
(Oh Lord, I just wanna thank you) Comforter, My Comforter
Thank you for holding me down
Make I for no touch ground oh
If no be you wey dey my side I for don scatter head for corrotah (Asphalt)
Thank you for holding me down
Make I for no touch ground oh
Written by: Samuel Hart Minafuro
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...