album cover
Prado
album cover
Prado은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 7월 11일일에 IGNITE MUSIC INTERNATIONAL에서 발매되었습니다.No Red Flags
2025년 7월 11일
라벨IGNITE MUSIC INTERNATIONAL
언어English
BPM120
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

My baby my medicine
Hope you no go run me street
O mo pe mo n ball nisin
And I no like funny scenes
Girl your bounce e Dey make me Dey praa
And I no fit to wan go Dey knaa
You know as e Dey be
So ma lo gbezome you know the drill
Ati Vado
Ati Fido
Gbogbo wa Ninu Prado
Rahman jago
Asake medo
Eruku ni mo bato
From Colorado
Enter Moscow
I'm international baby eh
An el chapo
I no Dey cap o
And my cash no be bagko
You too fine, won tu lo bad
Ma Bo cardi, ko lo far
I'm talking real shit, ye ma doubt
If na today, I'm gon pay your dow
I'm a sizzling siren im freaking divine
Pull off your shirt give me bikini vibes
All of my guys ti mo so fun nigbayen
Don testify say I bad
I be takeaway
E mi n gbere dele oh
No be play
Abbyjay no Dey seke o
Bere nle
Na me Dey come through on payday o
Shoti ye
And if you wan go ire o
Ati Vado
Ati Fido
Gbogbo wa Ninu Prado
Rahman jago
Asake medo
Eruku ni mo bato
From Colorado
Enter Moscow
I'm international baby eh
An el chapo
I no Dey cap o
And my cash no be bagko
Written by: Ajayi Abayomi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...