album cover
Restless
album cover
Restless은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 6월 1일일에 Songdis Ltd에서 발매되었습니다.Restless - Single
발매일2025년 6월 1일
라벨Songdis Ltd
언어English
BPM111
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

If you knew about it…
Germanee
The sky is fucking beau… hm. hmm..
I feel I can tell you what’s going on
Even when I feel like all is lost
Some things I nor fit shout
No be lie
Thunder fire any body wey no like you
Even if you know me before
I dey hurry hurry find fame
Somebody hold my hands
I’m on my,on my own
Rara o
eyes don tell me
Plenty
Dem don tell me
Na small pikin so they tell me
Who I go judge give
Insanity ,thats insanity
When my balance empty….
Many go dey savage you that’s insanity…
Things I don’t wanna do
Many things full my head
Dem wan tear my shirt
Everybody get him sin.. naso I get my thing
And I own my still
omor e be rough for me…
When you wrong will you own it
Not till everybody don leave
Can’t go back now
Many of them still don’t know
 lost in my zone but moving still
Thunder fire any body wey no like you
Even if you know me before
I dey hurry hurry find fame
Somebody hold my hands
I’m on my,on my own
Rara o
eyes don tell me
Plenty
Dem don tell me
Na small pikin so they tell me
Who I go judge give
Insanity ,thats insanity
When my balance empty….
Many go dey savage you that’s insanity…
Things I don’t wanna do
Many things full my head
Dem wan tear my shirt
Everybody get him sin.. naso I get my thing
And I own my still
omor e be rough for me…
Rough for me,rough for me
Things I don’t wanna do
E be rough for me
Rough for me
Written by: German Emmanuel Uzezi

Loading...