album cover
Running
92
Music
Running은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 6월 6일일에 Dvpper Digital에서 발매되었습니다.Running - Single
album cover
발매일2025년 6월 6일
라벨Dvpper Digital
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM96

크레딧

실연 아티스트
Akannni
Akannni
실연자
Ilias Abolaji
Ilias Abolaji
보컬
작곡 및 작사
Ilias Abolaji
Ilias Abolaji
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Dela Cream
Dela Cream
프로듀서

가사

[Verse 1]
Life na race man I’ve been running
Bless me bless my family
Wetin man dey work for omo na money
Ma jẹ k'ọjọ lọ ọmọ ko to sọji
[PreChorus]
I dey jẹjẹly dey face my grind for life
You know everybody getti hin time walahi
How some people take dey survive dem try
Ọmọ I no kanju I no rush my guy
[Chorus]
Baba ma jẹ k'ọn mu mi
Those wey use me gapa oh
Dem don dey see the doings
The days I no get maga
And I dey steady bombing
Now see the life I’m living
They can’t comprehend it’s another season
[Chorus]
Baba ma jẹ k'ọn mu mi
Those wey use me gapa oh
Dem don dey see the doings
The days I no get maga
And I dey steady bombing
Now see the life I'm living
They can't comprehend it's another season
[Verse 2]
Anything I lay my hands on ko ma jọra wọn
I dey on my own hustle mi, mo n tẹra mọ
Inu mi a dun ti n ba jam million dolapo
Gbori wọ anywhere tori ọmọ oro ti daye mọ
Obi, shikolobi obi
Ọmọ ase ki lo ri to fi n soapy
No forget say wetin go be, go be
O dẹ ṣi le pade gba ile yẹn si Yankee
Ori lo ni sọji
So me and my hustle ko ri, ko sun
O ti di bi mi o ri money mi o sun sẹ
Many chanllenges mi o ni wo 'bẹ
Don’t call me, call God bo ni problem
[PreChorus]
I dey jẹjẹly dey face my grind for life
You know everybody getti hin time walahi
How some people take dey survive dem try
Ọmọ I no kanju I no rush my guy
[Chorus]
Baba ma jẹ k'ọn mu mi
Those wey use me gapa oh
Dem don dey see the doings
The days I no get maga
And I dey steady bombing
Now see the life I’m living
They can’t comprehend it’s another season
Written by: Ilias Abolaji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...