album cover
Another Level
3
Music
Another Level은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 6월 13일일에 Teddy Hits Entertainment Ltd에서 발매되었습니다.Dey Okay & Another Level - Single
album cover
발매일2025년 6월 13일
라벨Teddy Hits Entertainment Ltd
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM114

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Candy Vybez
Candy Vybez
실연자
Teddy Hits Music
Teddy Hits Music
실연자
Adelaja Igebekejesu Davidson
Adelaja Igebekejesu Davidson
리드 보컬
Aniezue Leonard Akachukwu
Aniezue Leonard Akachukwu
백그라운드 보컬
작곡 및 작사
Otega Michael Hayford
Otega Michael Hayford
작사가 겸 작곡가, 편곡자
Adelaja Igebekejesu Davidson
Adelaja Igebekejesu Davidson
작사가 겸 작곡가
Aniezue Leonard Akachukwu
Aniezue Leonard Akachukwu
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Teddy Hits Music
Teddy Hits Music
프로듀서
Otega Michael Hayford
Otega Michael Hayford
프로듀서, 믹싱 엔지니어, 마스터링 엔지니어

가사

I'm on another level
I no fit kill myself
I'm getting bigger menu
Lately I no dey text
Some dey call am pride
But na my way of life
If money no buy happiness
Why I go fake my smile
Say na only money
Fit to make a man happy
So I keep on pushing
Keep on grinding
Awon ọta mi ò le bami
Cause I get angels
Wey dey watch over me
Ask about me from my hommies
Dem go tell you things
Wey you don't know about me
Wey you don't know about me
Wey you don't know about me
Ye ye ye
Eyes on me like Makaveli
Yeah I'm balling like Balotelli
Say we keep on pushing
Omo iya mi no sleep
Keep on moving
Eyes on me like Makaveli
Yeah I'm balling like Balotelli
Say we keep on pushing
Omo iya mi no sleep
Keep on winning
Cause dem wan see me down
But I no fit settle down se
I keep going hard
And I no fit carry last
Lola Satira
Ṣe bí adura lo gba se
Lola Satira
Se bí adura lo gba
It's been a long time
O ti pé gan
Tell my haters make them shut up
Back then there was no love
Emi gan gan lo mọ tan so
For my own hood
Ask about me
I be terror
Grinding for the payday
I no dey ṣe ké
You know every hustler get him payday
Ki oluwa gbe mi lékè
Omo no pain no gain
Only God fit to make way
I dey my lane
And I no complain
As I dey run make I no go late
247 I dey use my brain
Only money I dey calculate
Cause one milli ò le to mi
And ten milli ò le to mi
Keep my head's up
Mi ò fọsí
Omo iya mi no dey dull me
What's popping my gee e e
Cause dem wan see me down
But I no fit settle down se
I keep going hard
And I no fit carry last
Lola Satira
Ṣe bí adura lo gba se
Lola Satira
Se bí adura lo gba
Cause dem wan see me down
But I no fit settle down se
I keep going hard
And I no fit carry last
Lola Satira
Ṣe bí adura lo gba se
Lola Satira
Se bí adura lo gba
Wo oh wo
Hmm mmm mm hmm
It's your boy Candy Vybez
O na na oh
Written by: Adelaja Igebekejesu Davidson, Aniezue Leonard Akachukwu, Otega Michael Hayford
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...