album cover
Que Sera
album cover
Que Sera은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 1월 31일일에 Azuri에서 발매되었습니다.Synergy - EP
2025년 1월 31일
라벨Azuri
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

[Chorus]
I be fronting my baby from London to Naija
Immediately you dey see me, she go dey my right, oh no
My baby dey with me ma mgbe pump m adịghị agba, oh no ooo
Forever is the deal
[Verse 1]
I no wan see you with nobody
As you dey listen to my melody
I no fit love Ifeoma, no worry
'Cause I give you my heart
See all my guys dem dey worry
The way I love you no be normal thing
Megawatts be her bum bum energy
Ma lọ farawe
[Chorus]
Oh my baby, que sera sera sera se
Pade mi ni isalẹ ka lọ de'bẹ
Her milik for bobby, e go taste well
Uhn woo
Oh my baby, que sera sera sera se
Pade mi ni isalẹ ka lọ de'bẹ
Her milik for bobby, e go taste well
[Verse 2]
Uhh see
Give you everything wey you deserve oh
Buy you Gucci, Fendi, gelato
Na your nyash I dey process o woah
Walai, I swear, baby, you put me for defense o
For your matter, I sing falsetto
See my love no go relent o, relent o
[Verse 3]
Girlie wey bad wey get OT
A likkle taste can I get?
Chop your work ka spaghetti
I no mind o
So no begin form for me
'Cause the money don plenty
Ọgọziri m agọ, so my duty
Na to spoil you my love
[Chorus]
Oh my baby, que sera sera sera se
Pade mi ni isalẹ ka lọ de'bẹ
Her milik for bobby, e go taste well
Uhn woo
Oh my baby, que sera sera sera se
Pade mi ni isalẹ ka lọ de'bẹ
Her milik for bobby, e go taste well
Written by: Ernest Favor Ekah, Favour Agubosim Brown, Sopuru Precious Odunze
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...