album cover
Lost
10
Music
Lost은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 12월 11일일에 Azuri에서 발매되었습니다.The More The Merrier - EP
album cover
발매일2024년 12월 11일
라벨Azuri
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM89

크레딧

실연 아티스트
Cgee
Cgee
실연자
Muyii
Muyii
실연자
Olutayo Oginni
Olutayo Oginni
보컬
작곡 및 작사
Abikoye Sijibomi
Abikoye Sijibomi
작사가 겸 작곡가
Afolayan Boluwatife Ifemuyiwa
Afolayan Boluwatife Ifemuyiwa
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Reck
Reck
믹싱 엔지니어
Mannn
Mannn
프로듀서

가사

Round of applause if you think say I don try
Sharing my songs when you see am for online
See this kind love
Dem no fit to buy am
Shey you dey see say na your love dey make me shine
Omologo, no be bobo
E dey portfolio, say moh bad o
Cut the long talk, Obrigado
To the real ones , I say thank you
Anomaly
Which style you bring come?
Wetin be this?
Gbedu for days
E no go finish
As long as you dey for me
For me
So I wave my cap appreciation
To the ones wey dey show love
Make my head swell
I go love you till death
Appreciation
Your clicks on instagram
Push me to do better
many nights i wonder i how im doing
the comments saves
Una make me do constant deliveries
Move until victory
and i know e go sup
as I get them for naija
Get them for overs
Awon temi them
steadily show love
as them dey see me grow
Shut downs shows
Their happiness e go dey long
Anomaly
Which style you bring come?
Wetin be this?
Gbedu for days
E no go finish
As long as you dey for me
For me
So I wave my cap appreciation
To the ones wey dey show love
Make my head swell
I go love you till death
Written by: Abikoye Sijibomi, Afolayan Boluwatife Ifemuyiwa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...