album cover
Focus
5
Afro-Beat
Focus은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2025년 6월 7일일에 CabinCityMusicGroup에서 발매되었습니다.Songs Of Melodyz - EP
album cover
발매일2025년 6월 7일
라벨CabinCityMusicGroup
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM106

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Melodyz
Melodyz
보컬
작곡 및 작사
Bruce Addo
Bruce Addo
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
D Meek
D Meek
프로듀서
420 Drumz
믹싱 엔지니어

가사

Who want to scatter the love For my princess
Oh babe no dey vex
Dem be no no say you be the Interest, interest oh eh
Something wey God Design For Life
Shay make we snap the photo Baby
Give them more more for the Pinterest, Pinterest oh eh
Can I come through for you
I go buy table for two
Mi ah Migo you Sabi jo
Of course, of course
If you talk say make I move on
Your body dey make we do
Gon, gon oh my love wanyoma
Oh baba God don give us cosign
Focus, focus
For this your loving na no pausing
How many kiss, how many gist ago give for this love wey No dey cost

Haters, stand over there, dey debate us
Hierarchy, na we dey first
Shine over them, you be top notch, highest
Oh my baby, follow my scene, you are competent
High on you like sapele
I like your style, like your confidence
It's a compliment
Can I come through for you
I go buy table for two
Mi ah Migo, you sabi jo
Of course, of course
If you talk, say, make I move on
Your body dey, make we do
Gon, gon, oh my love wanyoma
Oh babe God, don give us Cosign
Focus, focus
For this your loving na no pausing
How many kiss, how many gist ago give for this love wey No dey cost
Focus, focus
For this your loving na no pausing
How many kiss, how many gist ago give for this love wey No dey cost
Focus, focus
For this your loving na no pausing
How many kiss, how many gist ago give for this love wey No dey cost
Focus, focus
For this your loving na no pausing
How many kiss, how many gist ago give for this love wey No dey cost
Ye ye ye ye ye ye
Oh na na na na naa na
Oh na na na na naa na
World wide
Written by: Bruce Addo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...